Ads Top

TODAY FOR AREA MATTER -4

Watin you feel say man need do, to survive this kind dry area wey pesin con enter self.



Make I no lie oo, my area now just dey like say people no dey at all.

Abeg how your own side dey be na.





WE LOVE YOUR COMMENTS!

No comments:

Powered by Blogger.