Ads Top

TODAY FOR AREA MATTER - 3


My area just dey tight like say nobody dey for house, the thing even dey tire me self.


For were e con worse be say, pesin no even no where to go.

Abeg na watin you think make I do.




WE LOVE YOUR COMMENTS!

No comments:

Powered by Blogger.